Shotan

Abblaze

0 fans

Abblaze


2:36

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Hmmm, Blaze
Done know, yea yea
For the gyal them
Chei
Baby, I go dey when you need me
If na hunger, I go feed you
See me better in your photo
On the video, maybe slow mo
See wetin you cause, shotan oh
Oti je kan mo, shotan oh
Je kan mo, shotan oh
You done let em know, shotan oh
Seri ibi ti awa bade
Keni keni ma wa compare
Emini Blaze, mo tu ti de
Mo joko sori ite pelu Ade
Awa no re
Shorty jump on my Jack like seh na race
Mo ti gbe de, another tuntun leleyi
Show me your waist
Body move sexy, it scatter the place
She fell for Blaze
Na me be the guy weh just dey Blaze
Make we gyrate
Cause the ladies feeling great and they are drinking
I’m feeling great
Her yansh so big, it got me losing all of my thinking
Make we relate
Later on, it is you that I am linking
Member I’m the guy, actually
Come to my room and press play
Knew you was the one instantly
So let’s cut all the foreplay
No other gyal can do this
Got me losing all of my homies
Shotan oh, shotan oh
Oti je kan mo, shotan oh
Only warrior in the mirror
Through the winter and summer
Na me get the sauce wey dey maradon
Bi mo se de bi, I don’t know
Omo you the best, no be bravado
Make it jiggle slow, on the dance floor
Blame it on me, financially
What’s your AZA, make I wire you
Eruku wa yapa, literally, stylishly
Burberry top go with Serenade Jeans
Ibi ti owo ti n wa, omo kole tan
See wetin you cause, shotan oh
Oti je kan mo, shotan oh
Je kan mo, shotan oh
Baby, I go dey when you need me
If na hunger, I go feed you
See me better in your photo
On the video, maybe slow mo
See wetin you cause, shotan oh
Oti je kan mo, shotan oh
Je kan mo, shotan oh
You done let em' know, shotan oh

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Abideen Omisola

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Shotan Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Shotan Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 18 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5120563/Abblaze/Shotan>.

    Missing lyrics by Abblaze?

    Know any other songs by Abblaze? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Shotan

    3
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    From which Muse song are the lyrics: "Far away. This ship is taking me far away"?
    A Absolution
    B Starlight
    C Plug In Baby
    D Super Massive Blackhole

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Abblaze tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!