Trobull

Sammo

0 fans

Sammo

Sammo Hung Kam-bo (Chinese: 洪金寶; Jyutping: Hung4 Gam1-bou2; born 7 January 1952) is a Hong Kong actor, martial artist, film producer and director, known for his work in martial arts films, Hong Kong action cinema, and as a fight choreographer for other actors such as Jackie Chan. Hung is one of the pivotal figures who spearheaded the Hong Kong New Wave movement of the 1980s, helped reinvent the martial arts genre and started the zombie-like jiangshi genre. He is widely credited with assisting many of his compatriots, giving them their starts in the Hong Kong film industry, by casting them in the films he produced, or giving them roles in the production crew. Both Sammo Hung and Jackie Chan were often addressed as "Dai Goh", meaning "Big Brother", until the fi… more »


2:50
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Ohh my lord o, Which kain gbege i don enter today yh
I see pesin pikin she be like angel, her name na angel
I collect her number, i come dey price market i no fit to buy
Ohh, oh, oh... wetin i for do, wetin i for say
I don fall for you
After two seconds ooo, everywhere don scatter ooo
Trouble dey sleep o, yanga go wake am ooo

Trobulll 
Wetin i dey find ooo
Trobull 
And your boyfriend na soldier ooo
Trobull
Wetin I dey find ooo... trobull 

Oya wait, see, person go manya oh
The way you shoot me like nanya oh
Girl you must be divine oooo
The way you balance e, you go cause disaster o
Make you no kill a brother o, i don fall for youuu
Yo oh oh, wetin i for do, wetin i for say
I don fall for youu...
After two seconds ohh, everywhere don scatter ohh
Trouble dey sleep oh, yanga go wake am ooo 

Trobull
Wetin i dey find ooo
Trobull
And your boyfriend na soldier ooo
Trobull
Wetin I dey find ooo... trobull

 Struggling with Trobull? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Samuel Ojo

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Trobull Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Trobull Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5005142/Sammo/Trobull>.

    Missing lyrics by Sammo?

    Know any other songs by Sammo? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Trobull

    28
    3     0

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is Camila Cabello's actual first name?
    A Rosa
    B Maria
    C Camila
    D Karla

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Sammo tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io