042

Eduboynexzy

0 fans

Eduboynexzy


4:10
15 

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Ayi
Heh
Chiee

Shout out to phyno on this one
Hehe
0 042
Eduboy

Eyi eyi eyi eyi eyi eyi
0 042
Ayia agbaka
Ewo oh oh oh oh oh
0 042
Amakwanaka
0 042
Clear road o
Clear road o
Hehe
woooooooo

Nwanne phyno si gi sewa
Kpomu sim si umu boys
Bucha
Maka anything can happen nor Oka
Nkor lugi ku umu si aba ghana here ikuja
Okwa ima na okuku gi yegodu akwa
Nor ka ge ekpu
And echor ka chukwu teye aka
Nime ndugi ewendidi
Nwanne e must to we ndidi
If not you chop sheet chop sheet
Drink piss dilute the sheet wey you eat
By that time you no go get time to regret it
God forbid 
God forbid
You no go use your pikin make profit
God forbid
God forbid
God forbid 
You no go use patari by benz
God forbid
I dey para for the street
So many death 
And no be say na natural death
Some back like a dog
Oh God
Gimme that slap
Wey go announce the boy
Put me on a convoy
With men like dangote
And Otedola
On a rolce royce
If my name na bad luck
Change am
The way you change jacob to isreal
And make i no dey fear to picki phone 
When my mama call

Say no to yahoo plus
Dem no need to tell you say na your head
You go use carry am
Eduboy 
You know how e dey be na

Eyi eyi eyi eyi eyi eyi
0 042
Ayia agbaka
Ewo oh oh oh oh oh
0 042
Amakwanaka
0 042
Clear road o
Clear road o
Hehe

Udi ego nnacho
Nnukwu ego
Chim zamu ekpele
Zamo
Make i no go commit 
Make i no go use my hand dig
My own 6fits
Make i no go dey envy their doings
For street i want to dey dash money 
Like emoney
That kind money 
Wey go make me feel like say
I fit to buy my way to heaven
That kind money 
Wey go make me dey feel like Hovah
Cos to me no body sicker
Nobody iller
Nobody really better pass eyeama 
As eagles keeper
Asi Asi
Judas iscarriot
Yeah i just said it
Juo ese 
Muna chim so
Asa kpobulumu bingo
Now she ready to let the thing go
Ma nor gi kambu nobi
Kasie nu mobi
Ego 
Owo
Kwudi
Bu odimu nobi
No get time for no shawty
As far as i smoke my kpoli
Pile up my money
I no dey see ndi Osumi
I know they feeling me
They beefing me
Girls they calling me
Can't kill my energy
Sipping my Hennessy
Repping coal city
0 4 2
Rap bulu nli 
Mine will be mouthwatering 
Obulu Ngba
Your bars are un challenging 
God in the making
Hope you know to whom you're praying
All i wanna do is get reach and then get richer
Buy my mama beamer 
Smoke cigar
And let them haters bounce on middle finger

Hehehehe
Chim zam
Zam zam zam
Ewe ife pulu gi eme
Cha cha

Edu Boy
Hehe

Eyi eyi eyi eyi eyi eyi
0 042
Ayia agbaka
Ewo oh oh oh oh oh
0 042
Amakwanaka
0 042
He

Hehehehe
Baba God
Na your blessings we dey find
Ewe di
Eyi eyi eyi eyi eyi eyi
Ewo oh oh oh oh oh

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Chinedu Aniobi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the 042 Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "042 Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4978432/Eduboynexzy/042>.

    Missing lyrics by Eduboynexzy?

    Know any other songs by Eduboynexzy? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    042

    5
    1     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    'All we want from you are the kicks you've given us...'
    A I Must Confess
    B Little Black Dress
    C Motorcycle Emptiness
    D S Express

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Eduboynexzy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!