Gentleman (feat. DannyJoe)

Pherowshuz

0 fans

Pherowshuz

Pherowshuz is a Nigerian hip-hop artist known for his skilled lyricism and unique blend of traditional African sounds with modern rap. He gained prominence in the Nigerian music scene with his debut album "The Return of Phero Tha Great" and has since collaborated with various artists, contributing to the growth of the Nigerian hip-hop culture. more »


3:32

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Hey!
Phero' let my people go
Ooowi!
Airbove Music

Me I no be gentleman like that
Iyo iyoo!
I no be gentleman at all ooo
Me I no be gentleman at all ooo
I no be gentleman at all ooo
Ooowi! ehen! ehen! ehen!
Shebi na gentleman dey carry first
For class
And na gentleman dey work pass
For work
Na why gentleman dey chop last
For life
Me I no be gentleman at all ooo!
Shebi na gentleman dey carry first
For class
And na gentleman dey work pass
For work
Na why gentleman dey chop last
For life
Me I no be gentleman at all ooo!

I no dey hear word 
I no dey hear word
I no dey look face
But I dey fear God
For dis Naija wey we dey
Is a weird job
Trynna to do right 
But wrong people got u wedged up
You gas to be smart
You gas to shine eye
If you no dey see far
Then you're a blind guy
Open your mind omoh!
That's my kind guy
Things can get ugly
Even if you are fine guy
They say pride goes before a fall 
But u can still be humble till u stumble
A thin line between humility 
And stupidity 
Las Las,
If you fumble you will crumble 
For this Naija ehn!

Me I no be gentleman at all
Never that never that
I no be gentleman at all ooo
This nice guy no go carry last
Me I no be gentleman at all ooo
I no be gentleman at all ooo
Ooowi! ehen! ehen! ehen!
Shebi na gentleman dey carry first
For class
And na gentleman dey work pass
For work
Na why gentleman dey chop last
For life
Me I no be gentleman at all ooo!
Shebi na gentleman dey carry first
For class
And na gentleman dey work pass
For work
Na why gentleman dey chop last
For life
Me I no be gentleman at all ooo!

Some might feed off you
But if they had the chance
They will feed on you
When they need help
They will bleed on u
Put they needs on you
Get what they want 
And then they leave from you
But no level
God go blow breeze on you
Anything wey dey squeeze go release From you
They say he's so humble 
Omoh! hes so nice
Na the same one dem go dey call mumu For night

If you too good 
You be kpako
And if you too bad
You be swegbe
So many hunters in the Bush
But na only one meat dey your soup
If you be gentleman 
You go suffer
You be gentleman
Igah nu ife
When them say come chop
You dey form
Before you know
You no go see food to chop

Me I no be gentleman at all
Never that never that
I no be gentleman at all ooo
This nice guy no go carry last
Me I no be gentleman at all ooo
I no be gentleman at all ooo
Ooowi! ehen! ehen! ehen!
Shebi na gentleman dey carry first
For class
And na gentleman dey work pass
For work
Na why gentleman dey chop last
For life
Me I no be gentleman at all ooo!
Shebi na gentleman dey carry first
For class
And na gentleman dey work pass
For work
Na why gentleman dey chop last
For life
Me I no be gentleman at all ooo!

If you too good 
You be kpako
And if you too bad
You be swegbe
So many hunters in the Bush
But na only one meat dey your soup
Ooowi!
Danny, DannyJoe wey dey sing song
Yea yea yea ooo!

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Daniel Otti, David Joshua

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Gentleman (feat. DannyJoe) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Gentleman (feat. DannyJoe) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 18 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4787906/Pherowshuz/Gentleman+%28feat.+DannyJoe%29>.

    Missing lyrics by Pherowshuz?

    Know any other songs by Pherowshuz? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Gentleman (feat. DannyJoe)

    322
    6     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    There once was a ship that put to sea; The name of the ship was the ___________.
    A Willy O'Sea
    B Billy O' Tea
    C Silly O'Sea
    D Holly O'Pea

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Pherowshuz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!