Verified
Mayorkun, LAYCON
Struggling with Verified? Become a better singer in 30 days with these videos!
Hey Of Lagos Conny Sir Gege Oya Put your lighters up, if know say you go represent Awa wa okay you get the evidence Too much opolo unto intelligence Social media no be real life but Confirm Shey you see we Dey verified Confirm Shey you see We Dey verified Confirm Shey you see We Dey verified Confirm Shey you see We Dey verified Confirm Wo Pawon bi Cigar Kilode to bad bai Look at me head to toe Look like I come here to play Erekere ni doyun I’m on my grind grind Who’s on the line line On your mark get ready to go Eskelebe si elebe one Come and take your baby Your woman wan ginger me Aah Rema sef Don Jazzy Eskelebe si elebe two Come and grab your Daddy ah Make dem tell Alhajiya Before she call me Zaddy o Oya Put your lighters up, if know say you go represent Awa wa okay you get the evidence Too much opolo unto intelligence Social media no be real life but Confirm Shey you see we Dey verified Confirm Shey you see We Dey verified Confirm Shey you see We Dey verified Confirm Shey you see We Dey verified Confirm Brah I’m on new level Never unfresh it’s Impossible No be competition we take qualify Make I get the clean up make I sanitize From the west to the south to east Even aboki dey dance to the beat VVIP, lifestyle, classy, Shey you see When we move we dey be like the gang For Ketu, Ojuelegba We be Confirm Yaba, Ebute Metta We be Confirm Hey Oshodi, Isolo, Oya Confirm Agege, Festac Confirm Lekki, Ikoyi way Won ma confam Ajah, Obalende We be confirm For Lagos Island Oya Confirm We take over the place We be confirm Banger Eskelebe si elebe one Come and take your baby Your woman wan ginger me Aah Rema sef Don Jazzy Eskelebe si elebe two Come and grab your Daddy ah Make dem tell Alhajiya Before she call me Zaddy o Oya Put your lighters up, if know say you go represent Awa wa okay you get the evidence Too much opolo unto intelligence Social media no be real life but Confirm Shey you see we dey verified Confirm Shey you see we dey verified Confirm Shey you see we dey verified Confirm Shey you see we dey verified Confirm
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Written by: Olamilekan Moshood Agbeleshe
Lyrics © VUGA MUSIC INC
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
"Verified Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2022. Web. 20 May 2022. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4271676/LAYCON/Verified>.
Discuss the Verified Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In