Fayawo
Mbakara
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
She carry front She carry back She say she wan work Oya GBE di e soke bi fayawo Omo no dull me Oya rev up vroom Ka di e soke bi okon fayawo OH baby na u dey finger my Brain Ontop of your matter I wan drain Wetin u carry for body Na the case of cohosh If dem niggaz parapraxies Dem go turn to kibosh With their grunge mouth Wide and open gawking Baa bay bleating talking Obviously very transparent Buns bouncing as she walking With no exercise of therapist Pealing And everybody wanna glimpse Cos they see a sissy With a big tooshie Since the day on That dem niggaz set their eyes On They feeling anxious For your lovely gracious What a strong sense of humour That she has She makes dem niggaz Put their hands in the air While they laugh Her unusual package Go push She carry front She carry back She say she wan work Oya GBE di e soke bi fayawo Omo no dull me Oya rev up vroom Ka di e soke bi okon fayawo If u take a look deep At the chachka Na she be the karachika Wey dey give u nightmare I hope say u dey perceive Her myristics nutmeg She get the voodoo Wey go lead u inside her acme Ain't nothing u can can do She don barricade All the area With her berry cay All the barrel That she carry on her lorry All dem niggaz going psycho All of dem wanna penetrate in Like a wall gecko She makes dem bozo drawers Hottub Like they wanna use it for a Bathtub Suspecting About what she doing or Conducting Emasculating dem chappy To make a billy ho I think she have an ambitious Or a lofty goal Within what she carry She carry front She carry back She say she wan work Oya GBE di e soke bi fayawo Omo no dull me Oya rev up vroom Ka di e soke bi okon fayawo The way she holds And position her body She go wound somebody For the back of her boot She carry load like fayawo Every eye's on what she portray Like a mirror on the wall yeah She keep the place bamming And booming Like a bon fire work As she dey display on the Surface She dey make men dey Telework Call dem whatever u like In different name like U fit think say dem be crazy Twister Cos they like dem bobby soxer Tell me why prominent men No go fall On your trinket dally doll For the sassy sexy things That she bear on her aura Look at what she does With her cuzz Dem gozo's boys Start moving like a ragga rag She's about to make dem soar Like Pakurete
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Fayawo Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 4 Oct. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3868367/Mbakara/Fayawo>.
Discuss the Fayawo Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In