Tomorrow

Manifest, Burna Boy

0 fans

Manifest


3:22
39 

 Struggling with Tomorrow? Become a better singer in 30 days with these videos!

Tomorrow no dey promised to nobody
So today I go love you like sey tomorrow no dey
'Cause tomorrow no dey promised to nobody
So today me I go love you like say like say tomorrow no dey
Like say tomorrow no dey
Like say tomorrow no dey
Like say tomorrow no dey ey ey ey
Like say tomorrow no
Like say tomorrow no dey

You want a Mr. Right, I'm Mr. Right now
I can turn a tear into a bright smile
Damn what a year
How many fights now
Still your loving be my vice how
I do you wrong, shit show
Yeah I know, sorry though
Mek I tell you what I think of often
I don't deserve all your awesome
But truthfully, truthfully I been on a misery binge
This misery will not rinse it rather repeats
Now my heart dey beat off-beat
Insomnia, man no dey sleep man no dey sleep
I think about you on the daily
How I found myself in a maze it amazed me
Be like, me den you be what dem want be like
Simple ABC for your delight, mmm sake off

Tomorrow no dey promised to nobody
So today I go love you like sey
Like sey tomorrow no dey ey ey ey
Like sey tomorrow no dey
Like sey tomorrow no dey
Like sey tomorrow no

Dey for you like you dey for me
Whisper in the wind with the sweetest melody
World full of sin and I know say you dey 'gree
Set sail, let it breeze make love on the seas
I know say yestee I was really on some bullshit
Today be today love loaded with a full clip
Captured on cam I really need it
If tomorrow never comes at least we did
Do the most and be reckless
Palm wine for lunch and dinner for breakfast
Abi we no dey care carefree all in excess
Alive in the moment like we never had exes
You turn me on
You make me strong
You're a perfect song sweet sing-a-long
There no be any other place where you belong
Sundown to sun up we loving on

Thank God Inna de morning
Thank Jehovah for your loving
I don't know if I deserve you
All I know is that I no go die young
Everyday you say 'baby
That it's dark in my head
Like I'm walking on water
In my size 12 Jordans
And in the middle of the ocean
Cause everytime you give me lovin'

'Cause tomorrow no dey promised to nobody
So today me I go love you like say tomorrow no dey
'Cause tomorrow no dey promised to nobody
So today I go love you like say
Like say tomorrow no dey ey ey ey
Like say tomorrow no dey
Like say tomorrow no dey
Like say tomorrow no dey ey ey ey

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: DAMINI EBUNOLUWA OGULU, DEREK AMOAH ASARE, KWAME A. TSIKATA

Lyrics © Universal Music Publishing Group, Songtrust Ave

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Tomorrow Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Tomorrow Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 20 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3399970/Manifest/Tomorrow>.

    Missing lyrics by Manifest?

    Know any other songs by Manifest? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Tomorrow

    28,376
    2,087     16

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In what year did Elvis Presley die?
    A 1975
    B 1976
    C 1977
    D 1978

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Don't miss Manifest's

    Upcoming Events

    »
    Manifest tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Tomorrow

    »