Osha Pra Pra [Remix]
Orezi, Yovi
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Medusa and Melissa won fe je pizza Orezi on the microphone Harrysong Kizbeatz production simmer Osha pra pra call me yovi yovi yovi osha pre pre Yovi verse Belle no be show glass o Even mortal na combat o baby wanna chop pizza my money no be throw back o all the ladies dem wan dance o Harrysong verse I like a girl wey e sharp o killing everything on the max e girll wey know the koko even if na swo na konto eh and you no dey play the lotto i know you like this oya now baby girl yeba harrysong pon the beat yeba Chorus so when we come through na na na Osha prapra osha prepre everybody know say Osha prapra osha prepre Baby want to give me chop o Osha prapra osha prepre dale dale dale eh eh eh show them the shaku Orezi verse Omoge sit down looku looku as i dey give them the shakushaku after the club na to chukuchuku omoge bad e maka chukwu This one no be ponpon Krizbeatz lori gangan baby shake your bumbum olowo lo n bae soro omo ma lo sebi bolo o olomoge shepeteri bami lole, hennesy ti wo body Chorus so when we come through na na na Osha prapra osha prepre everybody know say Osha prapra osha prepre Baby want to give me chop o Osha prapra osha prepre tanna tanna eh eh eh show them the shaku show them the shaku Its called, Osha pra pra Yovi verse amina da ko sare wa santa monica lavida loca international cruise no be local me i dey ever gallant, you can call me soldier baby bring it down for me make the small boy dey spend money you no know say you get body abi you want to kill somebody dadada dapadapondas its called shakurakasipo if you dont know the meaning, you can check dictionary Chorus so when we come through na na na Osha prapra osha prepre everybody know say Osha prapra osha prepre Baby want to give me chop o Osha prapra osha prepre tanna tanna eh eh eh show them the shaku show them the shaku
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
"Osha Pra Pra [Remix] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2022. Web. 19 May 2022. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2693106/Orezi/Osha+Pra+Pra+%5BRemix%5D>.
Discuss the Osha Pra Pra [Remix] Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In