Na God
Duncan Mighty
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Wene Mighty It's another hot one Wene mighty lei You you you you No matter what you do No be everybody we go like you Even if you be the world's best Some people go de call you oluku Call you oluku But I know say who Chineke don bless no man can curse No man no man I no need to rush rush Cuz I de take am by force force Omo nobody can stop o stop o Omo na God na God na God Na God na God na God you you you Nanannananana So many know me as otu badu otu badu Wetin Baba God do for me I de shine no be iche badu Some people go de binu for you At the same time go dey jolly wit you I wonder why this life Na your paddy be the person we go spoil your day No happy to dey see your face I wonder why dem forget say Ihe etinyere gi bu agu na onu Something we dey for God hand eh Ekwensu aga emetu ya aka no way Onye iro aga emetu ya aka no way O no o no o no I say Woaaaahhh wana wana o My life in the hand of my Lord Has make my enemy to gbalaga and gbalagala eh Gbalagala o Yeaahh na na na na na na na thank the Lord o Woow oh oh e ye na nana whoo whoo whoo whoo oh oh oh han han han Make you live am for God eh Show it to God eh Oga za gi oga eme ya Oga eme ya you you you Na na na na na na na you you you you No matter what you do No be everybody we go like you Even if you be the world's best Some people go de call you oluku Call you oluku But I know say who Chineke don bless no man can curse Na who wey God don bless I no need to rush rush Cuz I de take am by force force Omo nobody can stop o stop o Omo na God na God na God Na God na God na God you you you Nanannananana So when things fall apart And for the center sey e no go fit hold Olikwa dem wish you go down Dem never know the plan of the Lord My broda neva neva mind dem You betta neva neva mind dem We are gonna conquer whether na for hunger I no go surrender cuz I know jehovah Alpha and Omega If I call him Allah Him go give me power Wey go mek me hamma I go tuwara ya mma mma Si ya na' omela He's my defender Woaaaahhh wana wana o My life in the hand of my Lord Has make my enemy to gbalaga and gbalagala eh Gbalagala o Yeaahh na na na na na na na, I thank the Lord o Woow oh oh e ye na nana whoo whoo whoo whoo oh oh oh han han han Make you live am for God o Show it to God o Oga za gi oga eme ya Oga eme ya you you you Na na na na na na na O boy na ma broma is the best Ona maruna wene Mighty So put your best in what you're doing Make you no despise your little beggining If you think say na left dem go fail you If you think say na right dem go laugh you When you turn around dem go gbalaga Betta put your head down oooo And look up to the sky yeaaaa And pray to God to help you now Na God na God na God Na God na God eeeh Na na na na na na na Woaaaahhh wana wana o My life in the hand of my Lord has make my enemy to gbalaga and gbalagala eh Gbalagala o Yeaahh na na na na na na na, thank the Lord o Woow oh oh e ye na nana whoo whoo whoo whoo oh oh oh han han han Make you live am for God eh Show it to God eh Oga za gi oga eme ya Oga eme ya you you you Na na na na na na na No matter what you do. No be everybody we go like you Even if you be the world's best Some people go de call you oluku Call you oluku But I know say who Chineke don bless no man can curse No man no man I no need to rush rush Cuz I de take am by force force Omo nobody can stop o stop o Omo na God na God na God Na God na God na God Nanannananana Right about now Kunsi I and I A me man holy man and bad man Duncan Mighty sekkle down wit da metal dance Una lekwu una want so You don't know Ah Duncan Mighty production Cool Yayow watcha lt's a Port Harcourt first son you don't know you don't know
Struggling with Na God? Become a better singer in 30 days with these videos!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Na God Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2496927/Duncan+Mighty/Na+God>.
Discuss the Na God Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In