Ride for You
Phyno, Davido
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Finally I don make cash o Anything for your bride price o I pray to God make we no crash o Cos our love no get spare parts o Asa ima na kwa gi bu the best part o I no fit sleep till the the next track o Epele chuckwu zara mo you dey smart o And ife me nu na first class o Shey na you wey been dey hold me down when raba no dey Mman ji gi ti e play I can’t let you go baby no way Baby e ma n kata kwa And if no be u n ma kwete kwa The loving na me maha amam gwata kwa Say I go ride for you Go high for you o Maka e marama ne eziokwu Nwa ndinma ni wey me ego my baby o Ride for you Go high for you o Maka e marama ne eziokwu Ihe dinma ni we me ego So gi my baby Ndi obodo na ndi ezi nu lo mo Oye obula ga po kwa gi nyen mo Buru buru nga po kwa ru nilo o Oyen obula ga po kwa gi nyen mo Finally you go chop life o You better live for my inside o I no go disappoint yu no be this life I no dey carry baka for this track o Nwa nmarama nizie oku Baby give me loving times two She sabi cook she sabi do I never met lover be like u Shey na u wey been dey hold me down When raba e no dey Raba e no dey Mman ji gi ti e play I no go let you go baby no way Omo jamisi for the matter E jo gba mi gbe gba lawana O girl dis your waist no be here Oh girl Say I go ride for Go high for you Maka e marama ne eziokwu Nwa ndinma ni wey me ego my baby o Ride for you o Go high for you Maka e marama ne eziokwu Ihe dinma ni we me ego So gi my baby o Ndi obodo na ndi ezi nu lo mo Oye obula ga po kwa gi nyen mo Buru buru n ga po kwa ru nilo o E’wo Oyen obula ga po kwa gi nyen mo Okwa soso mu na gi ge bi oooh bi o bi o bi o Anytime u call I go ready oh bi o bi o bi o Nwa marama ye kwa m nfe ge ri o bi o bi o bi o Asa m ji eme onu I go ride for you, baby oh bi o bi o bi o
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Written by: CHIBUZOR NELSON AZUBUIKE, DAVID ADEDEJI ADELEKE, OLUSOLA EMMANUEL OGUNDARE
Lyrics © Songtrust Ave
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Ride for You Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2483955/Davido/Ride+for+You>.
Discuss the Ride for You Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In