Balance [Remix]

Timaya

0 fans

Timaya

Inetimi Timaya Odon (born 15 August 1980), better known by his stage name Timaya, is a Nigerian singer and songwriter. He is the founder of DM Records Limited. His solo career began in 2005 with the release of "Dem Mama", which also appeared on his debut album, True Story released the following year. His second album Gift and Grace was released in 2008. Timaya sees his music as a “struggle and quest for a change in life,” having been inclined to "street hustles"at an early age of 14." Meanwhile, he gained further visibility and international prominence through his third studio album De Rebirth—released in partnership with Black Body Entertainment—and its lead single "Plantain Boy". Both were commercially successful. And made him some money of which he collabo… more »


3:04
72 

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Chulo eh e eh eh

One white shoe and one knicker
Gat no house and I gat no car
One black boy from Africa
Gat big dreams wey go take me far
All I wanna do is make the world smile
And music I dey do is my only substance
And I really got plans to make the world dance eh
And make the world dance

As I get money for my pocket balance eh
I go just enter the place balance eh
As I get money for my pocket balance eh
I go just call all my guys balance eh
As I get Dollars for my pocket balance eh
I go just dey do anyhow eh balance eh
As I get money for my pocket balance eh
Me and all my girls like to party legga hello

Eh baby gimme gimme gimme that tina yo
I no come here to play I wan scatter the place
People try to slow me down hold me down I tell them no no no
I just wanna enjoy my life be I wanna fun my race
Back in the days wey me I broke
All of them treat me like a volley ball
Right now my life is a miracle
All the ladies wanna lick me like a lollipop

As I get money for my pocket balance eh
I go just enter the place balance eh
As I get money for my pocket balance eh
I go just call all my guys balance eh
As I get Dollars for my pocket balance eh
I go just dey do anyhow eh balance eh
As I get money for my pocket balance eh
Me and all my girls like to party legga hello

Me no me na oh
Me no me na oh oh oh ohoh oh
Me no me na oh
Nobody real knows tomorrow
Know tomorrow
He know tomorrow

One white shoe and one knicker
Gat no house and I gat no car
One black boy from Africa
Gat big dreams wey go take me far
All I wanna do is make the world smile
And music I dey do is my only substance
And I really got plans to make the world dance eh
And make the world dance

As I get money for my pocket balance eh
I go just enter the place balance eh
As I get money for my pocket balance eh
I go just call all my guys balance eh
As I get Dollars for my pocket balance eh
I go just dey do anyhow eh balance eh
As I get money for my pocket balance eh
Me and all my girls like to party legga

As I get money for my pocket balance eh
I go just enter the place balance eh
As I get money for my pocket balance eh
I go just call all my guys balance eh
As I get Dollars for my pocket balance eh
I go just dey do anyhow eh balance eh
As I get money for my pocket balance eh
Me and all my girls like to party legga

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Chinedu Francis Nnakwuzie, Inetimi Timaya Odon, Ubong Attah Frank, Bobby Frank, Orbeat

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Balance [Remix] Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Balance [Remix] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 19 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2476632/Timaya/Balance+%5BRemix%5D>.

    Missing lyrics by Timaya?

    Know any other songs by Timaya? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Balance [Remix]

    22.2M
    51,903     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In "Fanny", the Bee Gees sing "Be tender with my _____, you know how easy it is to break it"
    A Love
    B Glass
    C Hand
    D Heart

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Timaya tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!