On A Jay

Dremo, Mayorkun, The Flowolf

0 fans

The Flowolf

The Flowolf is a musical artist known for his work in the Nigerian music industry. He is associated with the music collective called DMW (Davido Music Worldwide). The Flowolf has gained attention for his unique style and energetic performances. He has released several popular songs and has collaborated with other notable artists. more »


1:45

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Guy help me record am
Ocho
Of Lagos
Fresh
Code name
I am the Flowolf a hoo aya ya 

I'm on a jay
I no no wey tin dey sup last night
No fit remember weytin I talk cause I was on a jay
You need make up your mind right now
Ko ma lo fi lo ku lo lo mi pele Mary Kay
You no know weytin I talk
You need to stay on your lane
You cannot walk in my shoes
I'm on a jay
A hoo just imagine 2020 still dey fresh
Ta lo le se

Omo guys seh naso e be when una dey start as how
As in everybody want this or that but seh nah pa
Omo nah pa o dem no understand
So so kill dem wan kill me since we give them how far how far
No be everybody you fit reply
Normal P na cause who no understand no be your guy
Omo na lie the guilt tripping
Omo na die like eva don dey whine
No vex nah how your side

Omo I dey but I don dey cause I'm on a jay
But any which way
Can't count how many shows we don play for Inter state
Wey rest of the money promoter no go pay

For 2016 nah David house we day ge ge
And for my hand nothing really too dey dey yapa ge ge
You know the P all your P self know the Q
Them dey come to collect arizo inside my room of le
But we dey ball Obafemi self dey play dey play oh

Everybody head no be the same
O wa fun wo no the Zinedine Zidane
Ran wo le ti I go tailor anybody for the day

Cause I'm on a jay a hoo
I no no weytin dey sup last night
No fit remember weytin I talk cause I was on a jay
You need make up your mind right now
Ko ma lo fi lo ku lo lo mi pele Mary Kay a hoo
You no know weytin I talk
You need to stay on your lane
You cannot walk in my shoes
I'm on a jay
A hoo just imagine 2020 still dey fresh
Ta lo le se
I am the Flowolf a hoo ya ya 

 Struggling with On A Jay? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Adewale Mayowa Emmanuel, Folarinwale Elemide

Lyrics © CTSO MUSIC, CTSO MUSIC (REFERENCE)

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the On A Jay Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "On A Jay Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2367566/The+Flowolf/On+A+Jay>.

    Missing lyrics by The Flowolf?

    Know any other songs by The Flowolf? Don't keep it to yourself!

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which song did this line come from? "You should take it as a compliment. If I were you, I would be more confident".
    A Talk to Me - Cavetown
    B Dying on the Inside - Nessa Barrett
    C Happier Than Ever - Billie Eilish
    D Pretty Girl - Clairo

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    The Flowolf tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io