Chairman [Remix]
Dremo, Zlatan Ibile
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Ibile Ayiiiiiii Dremo Drizzy ya ya Me I want this money money money money Money money money money Money money money money Astalavi give dem Ah chairman when I no get money o fi mi pa now iya e Chairman I no dey too dey hear if no be bar man Coz when money no dey na you collect my wife Oluchi baby why you chook me knife Love weh we start for primary school You con follow Yahoo boy whe beat you ayiiii Ya ya ya man I just want to be chairman Ya man I just want to be chairman Ya ya ya man I just want to be chairman Me I want this money money money money Money money money money Money money money money Baba give my helper Google map Make e find me for my location Living large Lavida loca Poverty no be my portion Bata mi adu koko ka Mofe ma lowo lapo ni gbogbo gba So baba give my helper Google maps Make I pin am my location my location My lo lo lo lo lo lo lo Oh Lord when I go make this money wey dey my mind Oh Lord when I go put my enemies to shame Oh Lord when I go use this money clean my yansh Oh Lord cause I dey work I dey pray gan gan Ya ya ya man I just want to be chairman Ya man I just want to be chairman Ya ya ya man I just want to be chairman Me I want this money money money money Money money money money Money money money money I want I want to lowo I want to make this money o I want I want to lola o wan dey wealthy gan ni o I want I want to la lafia la lafia Me I want this money money money money Money money money money Money money money money I want to take P J with my baby i want to take her on vacation I want to buy everything in Gucci Without my bank shaking If I get 200billion Dollars for account I go buy the whole of Naija oh Mo fe fo Cardi B Offset is upset with me cos I fly am come to Naija oh Oh Lord I want knack this girl weh dey my mind I don chop so tey I dey pray make money no finish for my hand Ayiiiii I don chop I don buy Gucci ah ah kilo sele gborile iya e I just want to be chairman Money ahh money chop this money money
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Written by: BENJAMZ ILLBEATS, CHISOM EZEH, FEMI RAYMOND ABORIOMOH, TEMIDAYO RAPHEAL OMONIYI
Lyrics © Songtrust Ave
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Chairman [Remix] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2360438/Dremo/Chairman+%5BRemix%5D>.
Discuss the Chairman [Remix] Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In