Buga
Falz, Joey B, Kida Kudz
Struggling with Buga? Become a better singer in 30 days with these videos!
Hmmm watch this hmm jiggy E so fun won ko lo sempe What da f*ck 2000 and jiggy you understand Who da one wanna do me keke Ayy yeah who da one wanna do me keke Ah who dem be dem be Wetin dem weight dem weight Wetin I do I do Wetin dem say dem say I gat frenemies but mama don pray mama don pray No bad belle wey go come my way come my way And the blessing make e fall my way all my way I need long life that is all I pray all I pray Been a long road but I'll find my way find my way Zero competition wey dey pon my way Who be that girlie belly dancing ay Girlie put it on me got the fantasy fantasy Baby girl tell me what's your fantasy We no dey waste time no dey give me konji Je kin ma je iseyen like a junkie Fi won le kan ma wo like a dundi After the club tell me what it's gon be And she want my blood just like a zombie ay ay Ay ayy ayy yeah Ay who dem be dem be Wetin dem weight dem weight Wetin I do I do Wetin dem say dem say I gat frenemies but mama don pray mama don pray No bad belle wey go come my way come my way And the blessing make e fall my way fall my way I need long life that is all I pray all I pray Been a long road but I will find my way find my way Zero competition wey dey pon my way Buga ko buga buga oh Buga ko buga ay When you get money just buga buga oh Buga ko buga buga oh Buga ko buga Buga ko buga When you get money just buga buga Buga ko buga See nobody go buga me Oga the jealousy no let dem fit stand me oga Make your people no dey tweet at me Tweet pass me with your unnecessary misandry Ah ah wetin happen nah I pull up in Maserati yeah I no dey hear there voice from inside the taxi I'ma O fe fe mi when she see me in the Versace ah ah Okunrin meta that will be polyandry Abeg tell the bartender to bring five Hennessy E no go better for the bagger With the bad energy tell am Motor go jam am if e try anything ehn You no know my baby gele e dey blind enemies oh God You can't tell me shit your swag never reach ehn ehn So you can't share from our amenities never Where real gees gather no you can't fellowship no If you say you get werey we have medicine Buga ko buga buga oh Buga ko buga ay When you get mone just buga buga oh Buga ko buga buga oh Buga ko buga Buga ko buga When you get money just buga Buga ko buga ay Baby girl what's your fantasy uh uh I know say you fine pass me uh uh Your body no be counterfeit uh uh Can you come and pamper me I'm jiggy first class ticket Fly you to Ghana from Lasgidi International your bum bigi You're the one even though I'm taken jiggy Wetin dem go do Wetin dem go say say You dey make my heart go tingaligalin ay When it is a party bring her with her friends bring Like a cookie jar my finger in her thing Hmm her back is thicker than a milkshake About to lift her like a suitcase Up slam kick it like I'm Bruce Lee Kida Kudz and Joey man are too slick Joey man are too slick Watch this Buga oh Buga oh Buga ko buga When you get the money just buga Buga ko buga
Struggling with Buga? Become a better singer in 30 days with these videos!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Buga Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2025. Web. 24 Jan. 2025. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2300101/Kida+Kudz/Buga>.
Discuss the Buga Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In