Mary Jane

Davido

1 fan

Davido

David Adedeji Adeleke (born November 21, 1992), better known by his stage name Davido, is an American born Nigerian singer, songwriter and record producer. His 2011 single "Dami Duro" was well-received throughout Nigeria. Along with his elder brother Adewale Adeleke, Davido is the co-owner of HKN Music (a record label home to Sina Rambo, B. Red and DeeKay). He has produced songs for Naeto C, Skales, Tiwa Savage and Sauce Kid. In April 2012, he signed an endorsement deal with MTN Nigeria. On October 23, 2013, Davido partnered with Guinness Nigeria for the "Guinness World of More" concert.Born in Atlanta, Georgia, Davido relocated to Lagos at a young age. His debut album Omo Baba Olowo, released in 2012, was initiated by the bringing out of singles "Back When" … more »


3:23

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

J sleek on the diggy down
Davido on the diggy down
Raise your hand on the diggy down
Mary Jane on the diggy down

She do things that bad girls do
Dem talk say she no go school
l see am for Cameroun
l see am for London too
Dem talk say she no fit cook
They say that she's nothing good
If you see wetin I dey see
If you feel wetin I dey feel eh

See and I dey call her Mary Mary Jane
See and lemme see you shake your booty down
And you dey burst all my membrane
See and lemme see you shake your booty down

And she dey killing killing me when she put it down
I am liking the way your shake your booty now
And you want to dey spend all my money now
And she dey killing killing me when she put it down
l am liking the way you shake your booty now
And you want to dey spend all my money now

Where the money where you put it now eh
And I will show you how to do it now eh
Up and down we roll it now eh
All around its going down
I saw pass me d do it now
Roll ity do it now
J sleek on the diggy down
Davido on the diggy down
She do things that bad girls do
Dem talk say she no go school
I see am for Cameroun
I see am for London too
Dem talk say she no fit cook
They say that she's nothing good
lf you see wetin l dey see
lf you feel wetin l dey feel eh

See and l dey call her Mary Mary Jane
See and lemme see you shake your booty down
And you dey burst all my membrane
See and lemme see you shake your booty round
Na your bumbum dey make my head dey turn
Omo you dey make my heart dey pop
Na your bumbum dey make my head dey turn
Omo you dey make my heart dey pop

But believe yourself
No deceive yourself
Just try distinguish yourself
You live with your health
But believe yourself
Say no deceive yourself
Just try distinguish yourself
Or rather you relinquish your health

She do things that bad girls do
Dem talk say she no go school
I see am for Cameroun
I see am for London too
Dem talk say she no fit cook
They say that she's nothing good
If you see wetin I dey see
If you feel wetin I dey feel eh

See and l dey call her Mary Mary Jane
See and lemme see you shake your booty down eh eh
And you dey burst all my membrane eh eh
See and lemme see you shake your booty round

 Struggling with Mary Jane? Become a better singer in 30 days with these videos!

Lyrics © TUNECORE INC

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Mary Jane Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Mary Jane Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2299950/Davido/Mary+Jane>.

    Missing lyrics by Davido?

    Know any other songs by Davido? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Mary Jane

    101.8K
    259     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The following are animals mentioned in the 1944 biggest hit single: "Swinging on a Star" by Bing Crosby, except...
    A A pig
    B A fish
    C A bird
    D A mule

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Davido tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Mary Jane

    »