BTFW

Koverage

0 fans

Koverage


2:41
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Ye ye ye ye
I don't care cos I got no time
I got one life and I live a good life ye
I like dem girls wey dey for my timeline
They're feeling my vibe
Who goes by the fucking way
Make them tell dem make dem clear the way
Oluwa kover been dey bursting brain
Wha ya say wagwan
do you really understand
Very good bad boy so cracking
Asking my nigga that what's crackerlaking
I kill them with my flows like osama bin laden
Biggy batty whine fi me anytime I jammit
I gidem what dey want on a low key
Back in the days dem no know me
I no go fit to tell you all my stories
Inna the ghetto boys dey kpoli
All of my guys dem dey hear me
When I enter the place dem dey feel me
You know my flows so creamy
I make dem kitty so juicy yeye
When I gidem the vibe dey asking more
I drive you like a motor
Oh my gosh moti rogo
Wan ti da ran wan ti rogo
Emi lomo na after me ko de so mo na
When I enter the club mo ma ngbo lo
Mo gbomo sinu Benz mo ma nfo won lo
Bad boy me I chill with the governors
Me no hear what you say ye
Demma know me no play yayayaya
I don't care cos I got no time
I got one life and I live a good life ye
I like dem girls wey dey for my timeline
They're feeling my vibe
Who goes by the fucking way
Make them tell dem make dem clear the way
Oluwa kover been dey bursting brain
Wha ya say wagwan
do you really understand
Very good bad boy so cracking
Asking my nigga that what's crackerlaking
I kill them with my flows like osama bin laden
Biggy batty whine fi me anytime I jammit yeye
I made the world celebrate me
Musician soldier I made it
Emi lomo na after me ko de so mo na
When I enter the club mo ma ngbo lo
Mo gbomo sinu Benz mo ma nfo won lo
Bad boy me I chill with the governors
See me now ama good bad boy so cracking
Silence

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Abayomi Olatunji

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the BTFW Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "BTFW Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11739678/Koverage/BTFW>.

    Missing lyrics by Koverage?

    Know any other songs by Koverage? Don't keep it to yourself!

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who wrote a number of songs for their debut album about love and break ups?
    A Olivia Rodrigo
    B Anne Marie
    C John Legend
    D Ava Max

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Koverage tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io