Ghetto Religion
GIFTED BABA
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
This na my story na my song If you know the lyrics Why don't you sing along Leggo Ghetto na one part of my religion Na the only thing wey my eyes dey see Nobody go fit stop the vision Ghetto is a part of me I remember those days when I dey chop bread and bama for breakfast for lunch and for dinner I remember back then all I ever wanted be was a professional soccer player Dalm it seems like yesterday E pain me gan when snow tell me say radio passed away Music hustle fit make you fade away But as long there's a will there will always be a way Things change things ain't the same God abeg if my music no sell na wetin I gain Woni eyin rappers tin yo idi seyin nitori fame You chase clout I chase dreams we are not the same I dey sing I dey rap Na for real no be cap Am a winner oluwa dariji ese mi I know am a sinner sinner Footballer turn singer See am a genius This is my Story (go ahead and tell it) This na my song o (sing it) Everything that I went through Only built up the best in me (preach) This is my story This na my song o Na my story na my song o I go sing am till the whole world go hear am o Eh eh eh Ghetto na one part of my religion Na the only thing wey my eyes dey see (This na my story na my song) Nobody go fit stop the vision Ghetto is a part of me Another day another struggle Ninu ghetto one minute one trouble Mi o foh oluwa loni glory Elemi lo ma last here is my ghetto story Magic records Yeh eh eh eh eh The ghetto is a part of me
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Ghetto Religion Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2025. Web. 15 Jan. 2025. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10407860/GIFTED+BABA/Ghetto+Religion>.
Discuss the Ghetto Religion Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In