From Africa 2 U
Nneka
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Plenty wahala, plenty dey gpeme For the sake of our ignoranci oh weg et this pain for bele See no be because dem no born you with silver spoon for mouthi oh Say u be ogpe Make I tell my story oh Make I tell you my story oh Africa, Nigeria from Warri to Abuja, Lagos States, Niger Delta Oh my Africa you are so beautiful Some dey sick, some dey well, some dey tatafo, some dey aproko We dey call oghene, we dey call chineke Wetin go save us from d pain wen we dey go through Africa no one else go save you but u, it is time to arise Take away your pride It is time to arise yes We are living in a world, self centred Making our own hell fire, all by ourselves And then we start with eye service, to make one notice us Can’t we see, the way we lie to ourselves Africa, Africa, Africa, Africa Come with me, arise, arise
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Written by: Lucia Egbuna Nneka, Arenor Meyer, Emmanuel Ngolle Pokossi
Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"From Africa 2 U Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric/14331128/Nneka/From+Africa+2+U>.
Discuss the From Africa 2 U Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In