Meliza
DJ Flex featuring Mwamzy Nine6, Minz, Crayon
Struggling with Meliza? Become a better singer in 30 days with these videos!
Aje Okay Oya Body This body It dey do me something It dey do me something oh Oooh Body Oya Dis body No go do me long ting Me I kno go do u long ting Ohh ohh oh Meliza girlie won chop my visa She dey make me dey shiver Di henny don chop my liver Liver no fronting Do me something Meliza do me something oh She dey do me something ooh ah ah Do something oo Meliza oo Who be that wey dey knock for my door (kor kor kor) She dey feeling the boy (kor kor kor) I give her the thing for koro Everyday she dey knock for my door(kor kor kor) She wan collect the D (kor kor kor) I give the thing for koro Shasha ma pa mi na Wetin you put for body I no fit start to dey think am nwa E blike I start to dey craze nwa nwa Shasha ma pa mi na what is in this your body all of my friends start to find you nwa and all of the girls start to hail Oh my baby wait Wait oh I get love for you You dey blind me with your back side oh Me I dey for you Plenty dollar I go spend Sexy mama why you do me oh I dey for ghana make you link me oh This your backa I won test em oh Meliza girlie won chop my visa She dey make me dey shiver Di henny don chop my liver Liver no fronting Do me something Meliza do me something ooooh She dey do me something ooh ah ah So ri Meli? Meliza (sa sa) When she finish with you you go start to dey kolomental (ebelebe) Baseje ni She just dey put ginger For my body For my body Cause normally me I can’t shout Hmmm Oya so fun mi Bo se ma je Sare lo paris Fun je m’apelle Hmm mm mm mm Make I confess I dey feel your body make I confess Help you to deal with your stress Mo ni bo se n gbefun mi ni ma je Mo ni bo se n gbefun mi ni ma je Mo ni bo se n gbefun mi ni ma je e e Henny don chop my liver oh Okay We go do em
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Written by: DJ Flex, Charles Chibueze, Oluwadamilola Aminu, Yancie Jackson
Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC, Kobalt Music Publishing Ltd.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Meliza Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 9 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9657728/Crayon/Meliza>.
Discuss the Meliza Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In